Shey dis na di week wey di war go dramatically turned in favour of Ukraine? Na ogbonge moment as coalition of Western nations confirm say dem dey willing to supply modern-made main battle tanks.
Di German defence ministry say dem don send dia first shipment of Leopard 2 tanks to Ukraine. Dem deliver eighteen cutting-edge main battle tanks afta dem train Ukrainian crews how to use dem. Defence ...